08/06/2026
Ehh! Before I forget, una know say NEPA too dey do ojoro since Friday light no dey but Bill go come, but if you sabi beta thing as I sabi, then you no need prophet to prophesy for you to go SOLAR, me I like better thing ooo. Try to buy our Solar weda na Solar Generator, Street lights, Solar Floodlights, Battery Lithium or Tubular, Solar Panels, Charge Controller or Complete Solar Installation, oya ooo hala us, make we make you dey laugh everyday with our solar products